
Complete lyrics of AWU SING SONG ‘s MOLA
You find your place
But nothing no dey
The people wey dem put you down dey
Dey fear na your grace
I di forgive anybody wey
No want make i see light
No matter how dark night e dey
The sun e go still shine
Chorus
Mola na when you go wise
Mola na when you go wise
You Killing me for Extra nothing,
Extra Nothing
Oh you killing Me for extra nothing
Extra nothing
Oh you killing me for extra nothing
Extra nothing
Mmmmmm you killing me for Extra nothing
Extra nothing
Iyeah yeah oh 2x
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah
Verse 2.
If you want be somebody
OH
know somebody wey know somebody
OH
The philosophy of charity
OH
Wey di turn good friends to enemies
OH
I fit live a life with no money
OH
Over five star life with no meaning
OH
I no want fall under simile
simile oh sim sim simile
I di forgive anybody wey
No want make i see light
No matter how dark night e dey
The sun e go still shine
Chorus
Mola na when you go wise
Mola na when you go wise
You Killing me for Extra nothing,
Extra Nothing
Oh you killing Me for extra nothing
Extra nothing
Oh you killing me for extra nothing
Extra nothing
Mmmmmm you killing me for Extra nothing
Extra nothing
Iyeah yeah oh 2x
Iyeah yeah oh
Iyeah yeah oh
Iyeah
Climax.
Mola na when you go wise
Mola na when you go wise
You Killing me for Extra nothing,
Extra Nothing
Oh you killing Me for extra nothing
Extra nothing
Oh you killing me for extra nothing
Extra nothing
Mmmmmm you killing me for Extra nothing
Extra nothing
Keep streaming on various platforms here
Link 🔗: http://africori.to/soundsofheritage